Lmao. Oga mi. You see that topic, you open am.
Na who get money dey farm
2 Likes
You have to learn to create good content
It’s a joke fam relax
That good buddy
If I come flag your post now, you people will say I’m wicked
Una no Dey read
And na ibile boy o…come dey form say eh no understand for forum