Let's Cook The Idolo's: Who is that Over Sabi Idolo You Know

Some literally open space for everything on twitter :joy: :joy: :joy: :joy:

Who is that Twitter influencer.

3 Likes

Crypto mama

Waiting for other idolos :sunglasses::star_struck:

1 Like

She dey try but she too dey cap :joy: :joy:

1 Like

Like seriously man

1 Like

Them they always farm followers

1 Like

:rofl: :rofl: :rofl: na the hustle guy

1 Like

You will soon start yours right?

1 Like

M y followers never reach that level, if not i for dey cook dem steady

2 Likes